Top trends on Google 2023: Moyo Lawal, Peter Obi, Mohbad, ‘Lonely at the top’ by Asake – Wetin Nigerians search for pass for 2023

0
4


Some of di most searched pipo by Nigerians for 2023

Wia dis foto come from, Photo Collage

Wetin we call dis foto,

Peter Obi/Hilda Baci/Moyo Lawal/Mohbad

Google don bring out dia ‘most searched’ list for 2023.

Di most searched pipo for di year 2023 na Nigerian actress Moyo Lawal, Labour Party Presidential candidate for di 2023 election Peter Obi, Oladipupo Olabode Oladimeji wey pipo sabi as Oladipsm Hilda Baci and Mohbad.

For di list wey dem bring out, Nigerian singer, Ahmed Ololade wey pipo sabi well well as Asake top di category for trending musicians.

Khalid, wey be 19-year-old singer na second for dis category.

See some of di categories and how pipo search dem

People

  • Moyo Lawal
  • Peter Obi
  • Oladips
  • Hilda Baci
  • Mudryk
  • Mr. Ibu
  • Simon Ekpa
  • Sam Larry
  • Anita Brown
  • Esther Raphael

Actors

  • Moyo Lawal
  • Empress Njamah
  • Mr Ibu
  • Nancy Isime
  • Yul Edochie

Musicians

  • Asake
  • Khaid
  • Shallipopi
  • Seyi Vibez
  • Kizz Daniel

Lyrics

  • Soso lyrics
  • Gwagwalada lyrics
  • Asiwaju lyrics
  • Lonely at the top lyrics
  • Won da mo lyrics

Athletes/Sports pipo

  • Mudryk
  • Hakimi
  • Declan Rice
  • Caicedo
  • Enzo Fernandez

Songs

  • Lonely at the top – Asake
  • Reason – Omah Lay
  • My G – Kizz Daniel
  • Who is your guy – Spyro ft Tiwa Savage
  • Terminator – KIng Promise

Movies

  • Gangs of Lagos
  • Jagun Jagun
  • Extraction 2
  • Oppenheimer
  • Barbie movie

Video series

  • Shanty Town
  • Alchemy of souls
  • Alchemy of souls Season 2
  • Big Brother Titans
  • Top Boy

Devices

  • Iphone 15
  • Tecno Spark 10Pro
  • Tecno Camon 20
  • Tecno Spark 10
  • Infinix Hot 30i

Recipe

  • Sex on the beach recipe
  • Chin Chin recipe
  • Black Soup recipe
  • Fish roll recipe
  • Pancake Recipe

Who is…

  • Who Is The Winner Of 2023 Presidential Election
  • Who Is Mohbad Wife
  • Who Is The Governor Of Kano State
  • Who Is Chelsea New Coach
  • Who Is Hilda Baci

What is…

  • Fuel subsidy
  • Di meaning of Idan
  • Autopsy
  • Di meaning of Idan in Yoruba
  • Di cause of Mohbad’s death



Source link

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here