The Name JESUS #stateconference24#thenamejesus#alumnireunion#nccfgombestatechapter#gombestate



Me: Like-mind theatre say make we no chop yam abi wetin I hear?
This matter serious o…
Make I dey pack my bags abeg. I wan see wetin go happen for this conference.
You sef prepare o…make we go see I AM.

#stateconference24
#thenamejesus
#alumnireunion
#nccfgombestatechapter
#gombestate

source

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here