39 COMMENTS

  1. Ayes no get retired kpoi, all these fuulish dirty elebe and Vikings dey yan rubbish, we nor dey do retired and once Ibaka is Ibaka forever, Yes na FMR and we know how we go handle those stinky BG, na complete annihilation

  2. Now I believe, Anambra is cursed, how can they not settle a dispute, btw themselves ( indigenes), I believe people that are killed are all Igbos, I weep for y'all… I've always believed the Igbos loved themselves but now, it's different

  3. Tonight na missive respond as a Benin boy I know as black axe take dey row ohh thank God I nor join any cult now mumu dey join cult …but black axe go do massive respond …that cult love killing ohh viking make una look for peace …..

  4. Viking and Eyie ona too mumu na ona be the most brainwashed fraternity in Nigeria, few days ago you all were accusing NV say he Dey always support Ayes but today ona nor fit talk the same tin because na Ayie die, Now NV na correct guy he nor support Ayie again you all supreme are hypocrites and confused being, abeg the same energy ona take Dey comment abeg make ona still keep am cause ona go soon comment again cause me and you know say Ayes go balance am sharply and ona go hear am

  5. Chai tutu nwa I just dey grieve since I get this news😭😭 From the mountains of KJ down to obosi, dem still track you that year enter EWEKOKO so why now well no wam😭 Rest well igwe obosi. They'll pay dearly that's a firm assurance.

  6. Vita-thief and Elebe mk una nor forget say everybody dey do but na our own they enter body pass oh. Tomorrow una go begin cry 😢 say NV na Aye. Mk una nor forget say update nor dey finish for NV.

  7. Hmmmm nawa oo… I wonder how someone will carry gun to go and kill a bagga all in the name of glory, people that aren't peaceful to themselves.
    Ayes don't find solution, continue. My pain is that, these are brothers killing themselves, some are their fellow helpers.

    PEACE PEACE PEACE! BROTHERS!!!

  8. I like black axe if them kill they men you nor go see they comments oo
    But if them kill one person. Them nor go let us hear world for here
    Abeg i wan see una comment ✌️✌️

  9. Check my previous comment I tell una say after una burry osisieke una go still burry another potential axe man wey pass osisieke.. Let peace reign killing no make sense again no body rugged pass. I rest my cap.

  10. Oya make I give una this update. Una know why anambra come bloody lately, many of this unknown gunmen na cultists. Plenty AK47 dey wrong hands. Anambra war will become more bloody na me talk am

    A wise man once said, to be brave all the time na stupidity. How can you sleep at night knowing that people are after you. I am talking about Gatuso here, your picture is everywhere and niggas dey find you. Which kind ruggedity come be that one.

  11. For those of you who claim that blackaxe always deny their members we didn't deny any of this men bcus they are our members and those of you who claim that NV is one-sided hope una dey happy now tomorrow if he post una member una go start to complain.

  12. Rest in pieces igwe of Ayes🪓 Rest in pieces desmond tutu🙆‍♂️ nacking nacking hand from duty mp say make Gatuso show him location. Now Gatuso don run go Excel for Enugu😁 men go deliver am just wait and see☝️

  13. This is the reason why we all believe that black axe is nice number one, I am not a cultist and will never be, Because the end result seems to be death , Black axe has been killing so many vikings since last year in Anambra state, And this one you guys kill a former leader, you guys are here celebrating, the only frat, we know is black axe, Marf, buccaneers pyrate, the rest are kids,And very immature

  14. Foolish people na aye against the rest,if ayes drop any colour every other colour go commot body them go blind like say them no dey see road but if them drop aye all off una go dey celebrate just know one thing all frat dey die but aye na big name life.

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here