Benin,Edo state nor dey take nonsense.As him/ shim dey still go there,we go hear am,las las.Scamming dey take different levels now.Jayboogie,as you like liver problem,receive am, plus heart problem,you hear?
Na woman James boogie be now o π π ! Dem no dey donate for people wen poor but dem go give people wen don get bonku π³. Benin no be Lagos π . Well-done Oniovo.
Edo my people β€β€β€π
Thank you for sharing
That isca beautiful top you are wearing
Edo nor be lagos
Benin,Edo state nor dey take nonsense.As him/ shim dey still go there,we go hear am,las las.Scamming dey take different levels now.Jayboogie,as you like liver problem,receive am, plus heart problem,you hear?
I beg what is the positive sense behind Bob going to Benin? Na wah. Soteh him get organiser, wetin dem wan organised ?
Bobrisky Edo state no be Lagos ooo. Use Ur tongue count Ur teeth. No try am again o.
Speechless π€
Na woman James boogie be now o π π ! Dem no dey donate for people wen poor but dem go give people wen don get bonku π³. Benin no be Lagos π . Well-done Oniovo.
May God Almighty bless you and protect β€β€ I'm watching you form Spain Barcelona I like your Voices so sweet
I'm form Edo city