Nigeria interesting gunshots with a fan | hunting Kali birds | Taraba state nigeria By Nobeg_ - April 7, 2023 33 3 Share Facebook Twitter Google+ Pinterest WhatsApp #subscribe #pewdiepie #viral source Related
Each time I login to your channel, I just start laughing, cos I know say las las na only your gun go still follow you go home without meat or bird. Weldon oooo πππ Reply
Hmmm I just dey pray say one day you go make us proud by killing one thing even though na grasshopper πππ Reply
Really funny π
You must beg meππ, nice one
ππ see firing position ππππ novice
I guess that's not a real gun hmmm
πππ
Wow! Interesting bro
Una dey play with toy gun at your age
Each time I login to your channel, I just start laughing, cos I know say las las na only your gun go still follow you go home without meat or bird. Weldon oooo πππ
No beg, three gun shut. No bird π π’π π’π π’π
Abeg no beg, come and teach me how to shoot
Best shooter… Bro well well done..
Corper shunnnnnn sirπ
Just day play πππ
No be small shooting oooπ
Keep on hunting bro, you go soon hit target
Ok
It is a very serious matter π
Though I have never held a gun, the day I will hold one I think I will rarely miss a shot π
No beg,where the bird? π π
π π una sure sey na real fun una sey hold shaaπ β£οΈβ£οΈ
So after all these shooting, you no fit kee one bird
π π€£
ππππ
Hmmm I just dey pray say one day you go make us proud by killing one thing even though na grasshopper πππ
Make una Dey play π
At least they will know how to shut and handle a gun
You and your far targeting π
Birds catcher
Make una just dey play ooo πππ
Una tryππ
Wahala wahala wahala
No beg the hinterππ
Nice one β€